Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 11:15

Wen dem rish Jerusalem, Jisos enta di Tempol kon driv all di pipol wey dey sel and buy for di Tempol varanda. E trowey di pipol wey dey shange moni tabol and di pipol wey dey sel bird, e trowey dia chair tu.

Open Bible reader