Nigerian Pidgin Bible
Mark 10:49
Jisos stop kon sey, "Kol am kom." So, dem tel di blind man, "Mak yu hapi! Get up bikos Jisos dey kol yu."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos stop kon sey, "Kol am kom." So, dem tel di blind man, "Mak yu hapi! Get up bikos Jisos dey kol yu."
Open Bible reader