Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 1:34

So, Jisos heal meni pipol wey nor wel wit difren-difren diziz and e driv meni dimon komot from pipol bodi. Bot e nor let di dimons tok, bikos dem no hu e bi.

Open Bible reader