Nigerian Pidgin Bible
Malachi 2:17
Una don teach wrong things, and e dey make God very sad. People dey do evil things, but una talk say, God dey happy with am and say him accept those things. And una think say God no dey punish people for the evil dem do.
Open Bible reader