Nigerian Pidgin Bible
Malachi 2:12
God go remove those people wey dey do this from the community of Israel, and make una no allow dem take part in the offering wey our nation bring to Almighty God.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God go remove those people wey dey do this from the community of Israel, and make una no allow dem take part in the offering wey our nation bring to Almighty God.
Open Bible reader