Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 1:7

Na like this – una dey bring unclean offering come my alter. And una dey ask, how we don fail to respect you? I go tell una – as una no dey show respect for my alter.

Open Bible reader