Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 1:14

Some people get better, male animals wey dem fit give as sacrifices, but dem no give. Some of una bring better animals and promise say una go give dem to me, but dem change am for secret and give me the one wey don sick. Bad thing go happen to those people. I be the Great King, and people of all nation dey fear me.”

Open Bible reader