Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 1:10

God almighty talk say, “I wish say one of una fit close the temple doors, so that una no go fit light una useless fire on top my alter. I no dey happy with una, I no go accept offering wey una bring to me.

Open Bible reader