Nigerian Pidgin Bible
Luke 8:37
Den all di pipol for Gerasenes and di aria wey near der, kon tel Jisos mak e liv dem, bikos dem dey fear wel-wel. So Jisos and en disaipols enta kenu kon komot for der.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den all di pipol for Gerasenes and di aria wey near der, kon tel Jisos mak e liv dem, bikos dem dey fear wel-wel. So Jisos and en disaipols enta kenu kon komot for der.
Open Bible reader