Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 8:24

Dem kon tel Jisos, "Oga! Oga! Na die wi dey so!" Jisos get up, kon komand di briz mak e stop and di wota wey rof bifor, stop and evriwer kon kwayet.

Open Bible reader