Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 6:7

Di law tishas and di Farisi pipol dey luk Jisos wit kona eye weda e go heal pipol for Sabat Day, so dat dem go si wetin dem go tak akiuz am.

Open Bible reader