Nigerian Pidgin Bible
Luke 6:38
"Mak una giv pipol wey nor get and God go giv una wetin rili big, E go pack am wel-wel and di tins go ova ful. God go pour all dis tins for una life. Bot na as una tak giv odas, na so God go tak giv una tu."
Open Bible reader