Nigerian Pidgin Bible
Luke 4:43
Bot Jisos tel dem, "I must prish dis Gud News abaut God Kindom giv pipol wey dey oda tawns, bikos na wetin God send mi kom du, bi dat."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot Jisos tel dem, "I must prish dis Gud News abaut God Kindom giv pipol wey dey oda tawns, bikos na wetin God send mi kom du, bi dat."
Open Bible reader