Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 4:20

Jisos klose di book kon gi-am bak to di pesin wey dey hol am, den e go sidan. So evribodi wey dey di sinagog kon dey luk am.

Open Bible reader