Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 23:50

E get won man for di kansol, wey bi Josef and e kom from Arimatia wey dey Judea. E bi beta pesin wey dey du wetin God laik and e dey wait for di taim wen God Kindom go kom.

Open Bible reader