Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 21:25

"Difren-difren signs go show for sun, moon and star. For insaid dis wold, pipol for difren kontris go dey wori and fear, bikos of di way rivas go dey move and wota go dey rush from sea enta land.

Open Bible reader