Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 20:47

Dem dey sofa wimen wey dia husban don die and kolet dia tins kon dey pray long praya mak pipol for si dem. Na dia ponishment go big pas."

Open Bible reader