Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 20:37

"Bot ivun Mosis tok sey pipol wey don die go wak-up. Mosis tok laik dis wen e rite abaut haw e kol God, Abraham, Izik and Jakop God, wen e dey di bush wey dey burn.'

Open Bible reader