Nigerian Pidgin Bible
Luke 20:28
dey sey, "Tisha, Mosis law sey, 'If pesin die liv en wife and di wuman nor born for am, en broda must mari di wuman wey en husban don die, so dat e go born shildren for di broda wey don die.'
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
dey sey, "Tisha, Mosis law sey, 'If pesin die liv en wife and di wuman nor born for am, en broda must mari di wuman wey en husban don die, so dat e go born shildren for di broda wey don die.'
Open Bible reader