Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 19:39

Bot som Farisi pipol wey dey among di pipol kon tel Jisos, "Tisha, mak yu tel yor disaipols mak dem kwayet."

Open Bible reader