Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 17:10

"Na so tu e go bi wit una. Wen una don du all wetin dem send una, mak una sey, 'Na savant wi bi, wi nor rish mak dem praiz us, bikos wi jos du wetin wi sopoz to du.'"

Open Bible reader