Nigerian Pidgin Bible
Luke 16:9
"So I tel una tru wod, mak una yuz una moni wel, so dat una go mak frends for unasef and wen di moni finish, God go welkom una for en kindom wey go dey foreva.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"So I tel una tru wod, mak una yuz una moni wel, so dat una go mak frends for unasef and wen di moni finish, God go welkom una for en kindom wey go dey foreva.
Open Bible reader