Nigerian Pidgin Bible
Luke 14:21
"So di savant kom bak kon tel en oga evritin wey dem tok. Di oga ves wel-wel kon tel di savant, 'Mak yu go all di strit and kona-kona wey dey dis tawn, go bring poor pipol: pipol wey dia leg or hand kut komot and pipol wey nor fit waka kon di parti.'
Open Bible reader