Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 14:10

"Bot wen dem invait yu, mak yu sidan for bak chair, so dat wen di pesin wey dey du di parti si yu, e go sey, 'My frend, kom sidan for dis beta place for front.' Den all di pipol wey dey folo yu chop, go giv yu respet.

Open Bible reader