Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 11:53

Wen Jisos komot from der, di pipol wey no di law wel-wel and di Farisi pipol kon dey ves, so from dat taim, dem kon bigin ask Jisos yeye kweshon abaut meni tins

Open Bible reader