Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 11:39

Bot Jisos tel am, "Una wey bi Farisi pipol dey wosh outsaid cup and plate, bot insaid una bele, longtrot and wikednes ful am.

Open Bible reader