Nigerian Pidgin Bible
Luke 11:22
"Bot wen pesin wey get pawa pas am atak and win am, di pesin go kari all di tins wey di man tak dey protet ensef kon divide di propati wey rimain.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bot wen pesin wey get pawa pas am atak and win am, di pesin go kari all di tins wey di man tak dey protet ensef kon divide di propati wey rimain.
Open Bible reader