Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 1:66

So evribodi wey hear wetin hapun, kip am for insaid en maind dey sey, "Wish kaind pikin dis won go bi sef?" Bikos God dey wit am tru-tru.

Open Bible reader