Nigerian Pidgin Bible
Luke 1:36
"Si, yor kozin Elizabet don get bele for sis monts naw and e go born boy for en old age, ivun doh dem tok sey e nor go fit get bele.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Si, yor kozin Elizabet don get bele for sis monts naw and e go born boy for en old age, ivun doh dem tok sey e nor go fit get bele.
Open Bible reader