Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 1:15

bikos God go yuz am wel-wel. E nor go drink wine or strong drink, bot di Holi Spirit go dey insaid am, ivun bifor dem go born am.

Open Bible reader