Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 8:35
Una must stay for entrance of the Tent day and night for seven days, and una go dey do wetin God don command. If una no do am, una go die. Na wetin God command me be this.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Una must stay for entrance of the Tent day and night for seven days, and una go dey do wetin God don command. If una no do am, una go die. Na wetin God command me be this.
Open Bible reader