Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 6:25
say make he give Aaron and him son rule for sin offering. Make dem kill animal wey be for sin offering for north side, where dem dey kill animals for burnt offering. Na very holy offering e be.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
say make he give Aaron and him son rule for sin offering. Make dem kill animal wey be for sin offering for north side, where dem dey kill animals for burnt offering. Na very holy offering e be.
Open Bible reader