Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 26:43
The land go dey empty. The land go enjoy time to rest. The people wey survive go come accept the punishment for their sin. Dem go learn say dem receive punishment because dem hate my laws and no gree obey my rules.
Open Bible reader