Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 26:36
I go bring fear on una people wey survive for enemy land so tey sound of leaf wey dey blow go make una run. Una go run like say na battle dey pursue una, and una go fall when no enemy dey near una.
Open Bible reader