Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 26:16
I go punish una. I go bring disaster on una diseases wey no get cure and fevers wey go make una blind and cause una life to waste away. Una go plant una seed, but e no go do una any good, because una enemies go conquer una and eat wetin una don grow.
Open Bible reader