Nigerian Pidgin Bible
Leviticus 24:11
E get a man wey him father be Egyptian and him mother na Israelite, her name na Shelomith, daughter of Dibri from tribe of Dan. For there in the camp the man quarrel with one Israelite. When dem dey quarrel he curse God, naso dem take him to Moses,
Open Bible reader