Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 23:22

When una dey harvest una farm, make una no cut the corn wey dey for edge of the farm, and make una no go back to cut ears of corn wey una don leave; make una leave them for poor people and foreigners. Na the LORD be una God. 23-

Open Bible reader