Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 23:13

Make una bring two kilograms of flour wey dem mix olive oil wit am for food offering. The smell of this offering dey please God. Una go bring one liter of wine as offering with am.

Open Bible reader