Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 21:12

Dem don dedicate him to me, so make he no make himself unclean, and make he no turn my holy Tent unclean by leaving am and go enter a house wey dead body dey, even if na him own father or mother.

Open Bible reader