Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 21:10

The priest don get anointing oil wey dem pour on top him head and dem don dedicate him to dey wear priest garment, so make he no dey leave him hair rough or tear him cloth to show say him dey mourn. 11-

Open Bible reader