Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 19:10

No go back through una vineyard to go gather grapes wey don miss or to go pick up grapes wey don fall down; leave them for poor people and foreigners. I be the LORD una God.

Open Bible reader