Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 15:12

If a man wey get discharge touch a clay bowl, make una break the bowl. If na bowl wey dem make with wood he touch, make una wash am inside water.

Open Bible reader