Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Leviticus 10:6

Moses come tell Aaron and him sons Eleazar and Ithamar say, “Make una no scatter una hair or tear una cloth to show say una dey mourn. If una do so, una go die, and God go vex with the community. But una fellow Israelites fit mourn the death wey the fire wey God send cause.

Open Bible reader