Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 9:28

Gaal talk say, “Which kind men we be for Shechem? Why we dey serve Abimelech? Who he be sef? Gideon pikin! And Zebul dey take orders from him, but why we go dey serve him? Make una dey loyal to una ancestor Hamor, wey start una clan!

Open Bible reader