Nigerian Pidgin Bible
Judges 7:25
Dem capture the two Midianite chief, Oreb and Zeeb; dem kill Oreb for Oreb Rock, and Zeeb for the Winepress of Zeeb. Dem continue dey pursue the Midianites and dem bring the head of Oreb and Zeeb to Gideon, wey don dey east of Jordan.
Open Bible reader