Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Judges 5:23

Angel of God talk say, “Make una curse Meroz, and people wey dey live for there. Dem no come help God. Dem no come fight for him as soldiers.”

Open Bible reader