Nigerian Pidgin Bible
Judges 14:15
Dem tell Samson wife on the fourth day say, Make you trick your husband make he tell us wetin the riddle mean. If you no do am, we go burn your papa house and we go burn you with am. Una two invite us so that una fit rob us, no be so?
Open Bible reader