Nigerian Pidgin Bible
Judges 10:8
For eighteen years, dem oppress and abuse all the Israelites wey dey live for Amorite country wey dey east of River Jordan for Gilead.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
For eighteen years, dem oppress and abuse all the Israelites wey dey live for Amorite country wey dey east of River Jordan for Gilead.
Open Bible reader