Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Joshua 9:24

Dem answer say, “Sir, we do am because we find out na true e be say the LORD una God don command him servant Moses to give una the whole land and kill the people wey dey live for there as una dey go. We do am because we dey fear una; we dey fear for our lives.

Open Bible reader