Nigerian Pidgin Bible
Joshua 6:26
After dem don destroy Jericho, Joshua warn the people say, Anyone wey try rebuild Jericho city go dey under God curse. Anyone wey try lay the foundation go lose him son wey old pass; Anyone wey build the gates go lose him son wey young pass.
Open Bible reader